From our Very Own 9ja We now have our own Reality Queens in "Lagos Real Housewives" πͺ .. Omo at the beginning ehn i was like abeg what do they have to offer all na script work but They've impressed me so far ooo Giving us the front Row seats into their lives to snoop around π
I am here for all the Kata kata wey go shele, All my body Comeboard on the shaking of Tables left and right . I've watched upto ep 2 of the season and so far ehn E choke π€
EverybΓ³dy with their own thing wey dem dey do.. Seriously Iyabo Ojo be giving fake kisses around and some hi Hun wey no come from mind abegi gimme space π...
For me ehn its tiana for me ooo she's giving me the realest vibe plus her agoro blood and even tho some of it might be scripted she sure is giving a perfect delivery . Plus her Intro Speech of having 3 kids with 3 different fathers and if this one fuckup again and she see another one wey she go like she go marry again ππ Mama i Troway Headrest doe you ooo π§π¦―πΈ
Dont even get me started on this carolyna πππ Na Gold digger and she know She's also proud of it. Mama say na onle Rich Men she wanna be with But True true abeg who wan suffer π On this matter Aunty i Gats ya back π€
Laura I'm tired of pretending Mama abeg you no pretend e show for your face... I actually like laura ooo but she dey over do sometimes abeg What is it if dem invite you come party you come dey beef cause dem no tell you sey other guests go come Abeg na party for 1 you dey go ? I didn't really see the need in behaving all extra and throwing bad Blood Everywhere.. na You Know jare wats My own ππ
Chioma Agama lizard Ako ti poju Mrs i onle roll with intelligent peopleππ , Apart from Your Teeth wey dey shine like wetin i no know and that your Super Hot body π€€ True true ehn make i no lie i no just like you, You too dey do ahan na onle you Mtcheew π
My Rant don do π I was getting carried away ..Let me go and continue the series I must get to the Geng geng part Hoping to see some wigs flying in the air and Hair being pulled πππ.
Peace is not an option Vawulence all the Way πͺπ.

.jpeg)






